Norwegian Refugee Council say world don turn deaf to Cameroon crisis
Published on: Wednesday 05 June 2019
Di report say di kasala for Cameroon so far don make half a million pipo for South-West and North-West Cameroon run comot dia house. Hundreds of villages don burn. Dem don attack hospitals. Over ...
News source: https://www.bbc.com/pidgin/tori-48523618